Davido - UNAVAILABLE (Remix) (Ft. Latto)

Lyrics from Snippet

[Verse 1: Davido]
Say I carry woman (Woman), shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumours, abi e get when I talk say I be pastor
Mm, yeah-yeah, if you know, you, oh
The kind work, if it's not owo, oh
I can't talk 'cause, owo ni koko (Koko)
Oga Ade dey your dey, me, I dey for the dey, girl, I'm unavailable

[Chorus: Davido, Latto]
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)
I'm unavailable (Unavailable)
Dem no dey see me (Yeah, dem no dey see)
I'm unavailable (Big Latto, unavailable)
Dem no dey see me (Dem no dey see)

Comments

  • ×