Reekado Banks - Ozumba Mbadiwe (Remix) ft. KiDi [Official Audio]

Listen to the Official Audio for Ozumba Mbadiwe (Remix) by Reekado Banks featuring KiDi.

Stream on all music platforms:
https://reekadobanks.ffm.to/ozumba-mbadiwe-remix-ep

Follow Reekado Banks on Socials:
Instagram - https://www.instagram.com/reekadobanks/
Twitter - https://www.twitter.com/ReekadoBanks
Facebook - https://www.facebook.com/reekadobanksofficial

Lyrics:
I no dey move dat way
Don’t make me move dat way
Me, I no wan sleep for highway
‘Fore you cross ,gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child’s play
So I hear say dem Dey find me (won wami , won ni won wa mi
For the long time I been silent (won wa mi , won ni won wa mii )
I dey run am I be sterling
But Dey think say I’m in hiding
Cos Dey don’t know how to find me

I’ll be on Ozumba MBADIWE

Heaven, there’s no henessy
That be why we are drinking all the henessy
On Ozumba MBADIWE
Leave me make I Dey my Dey
E make I pour one bottle for the people wey we lost
I’ll be on Ozumba with the bumba
And I’m chilling with a girl with the bunda
On Ozumba we no slumber
And we’re running the game like Pogba
Yeah yeah
You know I wish you peace and love
From the almighty above
Why o why o why
Please tell me why
Oh you want to see me suffer
Oh you want to see me
Why o why
Please tell me why
Oh you want to see me suffer
Oh you want to see me
If you’re looking for me

I’ll be on Ozumba MBADIWE

#ReekadoBanks #KiDi #OzumbaMbadiweRemixEP

Comments

  • ×