Cobhams Asuquo - Starlight

"I fit fight for you
I'll give my life for you
No valley too low
No mountain too high
For me to climb for you

Na you dey help me see
The very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me
And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life

And if dem argue say
We no go last reach night

I tеll the people say
You no fit kill starlight

Hmm

Dеm say my eye go clear
Dem say your eye go tear
Darling no mind dem
Make you no send dem
Dem no be God my dear

And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you, you know I can
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life

And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill...

Starlight dey shine from night 'til morning
E no dey taya
E no dey die
And even when it disappears
Still dey out dey shine somewhere
All the time

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life

Oh-oh-oh-oh
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh-oh-oh
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight
"

Comments

  • ×