M and k - Situation

M & K

SITUATION

[Pre-verse:]
(Apparently as for me) I just dey on my own oh
(Apparently as for me) I nor get interest oh
For any body at all oh actually

[Verse 1:]
You dey come close to me through different means
Though I nor think within me why is it always me

[Pre-chorus:]
(So many, many things) dey happen for this life oh
(So many, many things) don happen in the past oh
But anyhow you reason na

[Chorus:]
Challenge (situation) deal with (situation)
Tackle (situation) handle (situation)

[Post-chorus:]
Drop off (situation) kick off (situation)
Drop off (situation) kick off (situation)
Try some observation correction na good option
Repeat [Pre-verse:]

[Verse 2:]
You know wetin you want oh worst case scenario
Wey you don do to me just for you to enter me

[Refrain:]
I should have seen it coming
I never felt it was so close to me
I should have seen it coming
I never felt it was so close to me

Repeat [Pre-chorus:]
Repeat [Chorus:]

[Interlude:]
Check the definition including prevention
You for find suggestion you fit get solution

Repeat [Chorus:] Tll fade

Comments

  • ×