Villy Je x Kendy - MaMa (Ft. Kendy)

(1st Verse)
Oh lord of Mercy
Call me VILLY JE

E don tay wey I de love you
E don tay wey I dey feel you
and my liver no dey fail me
Anytime wey I dey see you ‘Mammy’’
INAGBAKALAGAMISI oooo

(Chorus)
Pretty MaMa…MaMa…MaMa
The Way that you Smile..
Am loving your Way
Your way (3x)
(Verse 2)
Na my BP wan dey Fail me
When ure smilling back at me
My heart go dey kpo kpo
Wetin my eye dey see (Mammy)
You dey burst my brain oooo

Ozugo
Obrigado
Mmabasi Ayaya Nanando
Onyibo
Carry go
Wanna take you around the world (Mammy)
INAGBAKALAGAMISI oooo


(Chorus)
Pretty MaMa…MaMa…MaMa
The Way that you Smile..
Am loving your Way
Your way (3x) (2x)


(Verse 3)
cos I realy realy realy wanna love
Wanna realy realy give you good loving
Am inlove, you’re inlove
We two like Telemundo (Mammy)
You dey burst my brain o
Me and you go dey together
Untop any weather
No one Go put asunder
Na God wey dey do am
INAGBAKALAGAMISI oooo

Comments

  • ×