Mr Eazi - Advice (Performance Video)

“Advice,” produced by Ghana’s M.O.G. Beatz, is a single from the freshly-released The Evil Genius album https://empawaafrica.lnk.to/TheEvilGenius.

Mr Eazi recorded “Advice,” with its dark, grimy tones, during a particularly heavy moment in his life, as he watched some of his longest-held relationships crumble under the weight of his success. “When you first come up [as an artist], everybody is in love with you,” Mr Eazi says. “Then they want to draw you down. People begin to betray you. If you're able to survive this stage, you go untouchable. But this is the hardest stage.”

The lyrically-dense “Advice” namechecks a number of African martyrs including former Democratic Republic of the Congo president Joseph Kabila and Ken Saro-Wiwa, a Nigerian writer and activist whose 1995 hanging inspired domestic and international outrage. “I was coming from a place of having that energy,” Eazi says.

Download & Stream Advice https://empawaafrica.lnk.to/MrEaziAdvice

Lyrics:

I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh Chale
No dey disguise
Oh Chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

I don't wanna go outside
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi gan
Wan la mi
Omo ma lo filokulo
Don't try me
Ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey
Me sef i be hannibal
I dey chop flesh
Omo I be cannibal
And my nigga Belly
Omo he be taliban
Omo for the matter i be like Kabila
I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money
Only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If i hear pim
i go cause kasala
If i drop gbedu
E be straight galala
I dey like Martyr
Ken Saro-Wiwa
For their badmind
Me i for dey shalanga
If my man fuck up
I go treat the matter
If your man fuck up
I go street the matter

I don't need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life
Follow Mr Eazi

Facebook: https://www.facebook.com/officialmrEaZi/
Twitter: https://twitter.com/mreazi
SoundCloud: https://soundcloud.com/mreazi
Instagram: https://www.instagram.com/mreazi
Web: http://mreazi.com
YouTube: http://smarturl.it/MrEaziYouTube

#MrEazi #emPawaAfrica

Comments

  • ×