Yemi Alade - Amazing Grace (Official Music Video)

Effyzzie Music Presents the official Video for Amazing Grace

Performed by Yemi Alade
Composed by Yemi Alade
Produced by Yung Willis
Video Directed by Clarence Peters

Listen to #Mamapiano Ep Here: https://fz.effyzziemusic.com/YAMamapiano

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh(crocodile skin)


Verse 1.
Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai HigherMy mind over matter


Verse 2
Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher


Connect with Yemi Alade:
Https://www.instagram.com/yemialade
Https://www.x.com/yemialadee
Https://www.facebook.com/kingyemialade
Https:/www.yemialadeofficial.com

http://vevo.ly/JArbJ4

Comments

  • ×