Lagbaja - Liar - Liar

Eyin boys listen to me
Tell the truth and let the devil se kini? Ah!
Tell the truth and let the devil be ashamed
En, Bo se wa niyen, e mo puro o
I say tell the truth and let the devil se kini o?
Tell the truth and let the devil be ashamed
En, eyin boys e mo puro o, eni puro o jale
En, okay now listen
See this tinrin tirin one, them call am spaghetti
This tontinrin one, them say na tighti
And this penpele one, them say na micro
See o confusion
…Bandless….bandless….aa….ki lo de
Micro oginni….(scat)
…Spaghetti ko.. macaroni ni
Microwave, microscope, microphone, I no sabi
…Armless…sleeveless…tubeless…haba
Eyin boys listen to me now now
Tell the truth and let the devil se kini?
Tell the truth and let the devil be ashamed
Tell me now now now now now now
This kind dressing, it’s good o, abi it’s not good?
…A ha Which kind question be that now, Lagbaja
You like am, abi you no’ like am?
…I no like am, I no like am
It’s fine o, abi it’s not fine?
…It’s not fine jo
Liar…liar!
…Me? Ah you not well. Me I dey lie?
Come on, talk true o
…You not dey see am? I say it’s not fine
Talk true o
…Na true..I no’ dey lie
Person wey dey lie go dey thief, talk true o
…It’s not fine…I done talk true
…It’s not fine…you no see am yourself?
Se pe you no’ like am at all at all?
…I no’ like am…se
Hypocrite pretender!
…Emi? Ooooo…I no’ dey pretend now

Comments

  • ×